Saturday 13 September 2014

Akpors checks his result

Akpors no go kill person oh. He sent his JAMB registration number to his friend, Ochuke, to help him check his result at a cybercafe.
After some minutes Ochuke sent him the breakdown of his result in a text message as follows:
English – 12
Commerce – 39
Government – 41
Economics – 29
Aggregate – 121
Immediately he sent it Akpors called him back in a harsh tone;
Akpors: Ochuke! which kain nonsense JAMB dey do self? Dis no b my result nah. Why dem com put Aggregate for me give me 121 on top wetin I no write, see my English wey I suffer write na only 12 dem give me; wetin be dis na?
Ochuke: *speechless*
And that was the day Ochuke completely gave up on his friend Akpors!

0 comments:

Post a Comment

share your view with us